CKay – Soja (Audio, Lyrics)

Date 2022-10-09

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Releasing the SAD ROMANCE album, CKay gifts His fans with the Sarz-produced piece of music titled “Soja.” Listen, stream, read the lyrics, buy, mp3 download.

Ckay Sad Romance

Ckay Sad Romance

CKay – Soja (prod. Sarz)

Lyrics

Verse 1
Faster
She say make I go faster, make I go faster, yeah, yeah, yeah
Normally, me I be sportscar
She love me I’m a rockstar, yeah, yeah, yeah
Her body on me like ofada but I no fi passa, yeah
She sey make I yankuluyanku the ting if I catch am, oh-oh

Pre-Chorus
(E dey pain you but you like am)
She say make I fire dey go, oh-oh, oh-oh
(E dey pain you but you like am)
Oh-oh (E dey pain you but you like am)
Oh, oh-oh, oh (E dey pain you but you like am)

Chorus
She take it like a soja
Soja, soja, oh
She take it likе a soja
Soja, soja, woah-woah-woah
She say go in slower
Slower, slowеr so
She pull me closer
Closer, closer, oh

Verse 2
Anymore, anymore
I can’t take it anymore, more
Make we go, corridor
Make I give you four by four, four
Two degrees in Paris
Punani wet like tsunami
E dey sweet, e dey sweet
But e dey pain me when you leave, honey (Ooh-ooh-ooh)
I need you, I need you, shawty (Ooh-ooh-ooh)
When you no dey with me, I miss you, honey (Ooh-ooh-ooh)
In the sun, in the rain we go dey, honey (Ooh-ooh-ooh)
Hold on tight, look in my eyes, baby, oh

Pre-Chorus
(E dey pain you but you like am)
She say make I fire dey go, oh-oh, oh-oh
(E dey pain you but you like am)
Oh-oh (E dey pain you but you like am)
Oh, oh-oh, oh (E dey pain you but you like am)

Chorus
She take it like a soja
Soja, soja, oh
She take it like a soja
Soja, soja, woah-woah-woah
She say go in slower
Slower, slower so
She pull me closer
Closer, closer, oh

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment