Dandizzy – “Denge Pose” (ft. Bad Boy Timz)

Date 2021-03-18

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Watch the Prassars Collective-directed Visual to Dandizzy’s Rage-produced “Denge Pose” amapiano track featuring Bad Boy Timz. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Dandizzy Denge Pose

Dandizzy Denge Pose

As directed by Prassars Collective, here’s the official video for the hit track “Denge Pose” by Dandizzy featuring Bad Boy Timz.

Dandizzy – Denge Pose (ft. Bad Boy Timz) (prod. Rage)

Lyrics

Wave Zaddy
Initiating Rage process
O shock won bakan yeah yeah o shock won bakan
Shock won bakan yeah yeah
Bad Boy Timz in the building no no
DanDizzy gan
No no no dey denge pose
For nigga wey get money
Na person wey get money
Go fit to give you money money money
No dey denge pose
For baby wey get body
Na baby wey get body
lo mamo wi pe obrokoto ni yayy
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Baby fun mi je fun mi je
Sha mi je sha mi je
Fun mi je fun mi je oh oh ooh
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Fun mi je Wave
Sha mi je ayy
Fun mi je Wave
Sha mi je ayy
Ge ge ge ge
Ajah no be Lekki
Na Mainland wey write WAEC Olohun
Pull up with your Uber
You still be like who dey check Omalicha
Give me low waist ahh
You no say you be spec ahh
Just wan put for the bedroom
Give you the jack
Ehn money dey car money dey car
Ban is the laugh ban is the laugh
All these sakamanje for here dey disembark dey disembark
Ehn money dey car money dey car
Ban is the laugh ban is the laugh
All these sakamanje for here dey disembark ayy yy
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Baby fun mi je fun mi je
Sha mi je sha mi je
Fun mi je fun mi je oh oh ayy
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Fun mi je
Sha mi je
Fun mi je
Sha mi je
Ge ge un mi je fun mi
Eko l’aye wa nibo
PH Rigba who goes
Nobody bonu give you gbedu sweet kumu
Indo’s Bad Boy o wa o dun
This one dey gum magun
Money go long Igbo
Fill full Lagos lagoon ayy
No dey denge pose
For nigga wey get money
Na person wey get money
Go fit to give you money
No dey denge pose
For baby wey get body
Na baby wey get body
Io mamo wi pe obrokoto ni obrokoto ni yayy
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Baby fun mi je fun mi je
Sha mi je sha mi je
Fun mi je fun mi je oh oh ayy
Fun mi je fun mi je
Sha mi je
Fun mi je
Sha mi je
Fun mi je
Sha mi je
Ge ge huhn huhn huhn
Bad Boy
Bad Boy Timz in the building ko ye e
Stubborn I dey with Wave Zaddy
No issue o wanle okay
Mave on the Mix

Watch Video

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment