Davido – Jowo (Audio, Lyrics)

Date 2020-11-17

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Davido’s “Jowo” track is the second track is off His recently released ‘A Better Album’. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Magic Boi & Napji.

Davido Jowo

Davido Jowo

Davido – Jowo (prod. Magic Boi & Napji)

Lyrics

[Intro]
My baby jo, jo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

[Verse 1]
One time, tiri gbosa for the two person wey born you
I never want to try lose you, try dem no born me well
I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man calm down, man down for only you, yeah

[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh

[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

[Verse 2]
Amina, zomana
Answer me jo, chasin’ me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu mina
Mo la e go, gbo temi na
No-no no me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now

[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi

[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
([?] Boy, take it easy on the beat)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment