Eltee Skhillz – Breakfast (Audio, Lyrics)

Date 2022-11-01

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Can we call this the grooviest October release? Eltee Skhillz stresses on how Odogwu No Dey Chop “Breakfast” in His new piece of music produced by Eternal Africa. Listen, stream, watch lyric video, read the lyrics, buy the song.

Eltee Skhillz Breakfast

Eltee Skhillz Breakfast

Eltee Skhillz – Breakfast (prod. Eternal Africa)

28 October 2022. 1 Song, 2 minutes. ℗ 2022 Krisvosa Entertainment

Lyric Video

Lyrics

If na my money you go chop bellefull
My kind of love no dey chop breakfast
If na my money you go chop belleful
You know say odogwu no dey chop breakfast

Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka

Watch out what you say
Watch out what you say
Akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka

Money we dey cause silence
Wey you drive with no license
Mmmmm when we touch down
Money full ground
Main dey cause problem
If you no know
I no fit chop with this my title
Me I no fit drop
No go dey tell me say you too dey love
No go dey think say I too dey love

If na my money you go chop bellefull
My kind of love no dey chop breakfast
If na my money you go chop belleful
You know say odogwu no dey chop breakfast

Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka

Watch out what you say
Watch out what you say
Akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka

Mmmmm, mmmm
10 million for cruise cruise
This no be rhythm and blues blues
Money dey break all the rules rules
Mmmmm mmmm
You choose
If you go stay or you go snooze
I no go beg you at all ooo
Mmm my money tall pass your ego

Mmmmm
If you don chop
I no fit chop with this my title
Me I no fit drop
No go dey tell me say you too dey love
No go dey think say I too dey love

If na my money you go chop bellefull
My kind of love no dey chop breakfast
If na my money you go chop belleful
You know say odogwu no dey chop breakfast

Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka

Watch out what you say
Watch out what you say
Akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka
Akpuruka akpuruka ka ka ka

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment