Pulse, Joeboy – Live Your Life (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-05

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

MTN Pulse & Joeboy collaborate on the newly released piece of music titled “Live Your Life.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Joeboy Live Your Life

Joeboy Live Your Life

Pulse, Joeboy – Live Your Life

4 November 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 Pulse / Dvpper Music

Lyrics

Them go talk say I stubborn
Say my head be coconut
They telling me what to do
But I do what I want
Me I no dey follow everyone
Cause common sense is not common
I special I no normal

Eh eh, eh eh, eh eh
Cause I dey run my race, run my p
Dey do my thing jejely
And I no dey gum body
Yea yea

I go live my life
I go speak my mind

Make them no give me story
i try to do what i think is right

So make you live your life
make you speak your mind
make them no give you story
just try to do what you think is right

Follow your own lane
Follow your own buzz
Climb your own ladder
Follow your own lane

I no go give into the pressure
I no go commit because i dey try measure
My destiny i be the driver
i no go give e person wey no get conscience, nonsense

I go ignore haters
tell them i see you later
wetin concern me with bad vibes
e way way

Eh eh, eh eh, eh eh
Cause I dey run my race, run my p
Dey do my thing jejely
And I no dey gum body
Yea yea

I go live my life
I go speak my mind

Make them no give me story
i try to do what i think is right

So make you live your life
make you speak your mind
make them no give you story
just try to do what you think is right

Follow your own lane
Follow your own buzz
Climb your own ladder
Follow your own lane

Jo Jo Joeboy Pon deck
make you live your life
make you live your life

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment