Joeboy – Sugar Mama (Audio, Lyrics, Visualizer)

Date 2021-02-09

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Off the album, ‘Somewhere Between Beauty & Magic’ by Joeboy is “Sugar Mama”. Watch the lyric visualizer, stream, buy, read the lyrics, listen, mp3 download the Killertunes-produced song.

Joeboy Sugar Mama

Joeboy Sugar Mama

Joeboy – Sugar Mama (prod. Killertunes)

Lyrics

[Verse 1]
She up in my yard
Calling my phone
She tell me she love me say she no go let me go
She fly me to Paris
She fly me Rome
She got her own money say she no want my own no no
Sey me I no understand wetin she see for my body
But she tell me say
Wetin I get say e pass money

[Pre-Chorus]
She tell me what you want I get am plenty
Say she never see nobody like me
She hold me tight she be begging me please
I need your good good give am to me
She tell me what you want I get am plenty
Say she never see nobody like me
She hold me tight she be begging me please
I need your good good give am to me (ye ye)

[Chorus]
Say she want to be my sugar mama
She promise me say she no get drama
Say make I talk what I want say she got me covered
Damn, I’m feeling like a lucky brother

[Verse 2]
Say she wanna be my sugar make I give am in the morning and the night
That’s what she like
All she need is good loving
Nothing more
She don’t even mind if I got a girl
And as a bad guy me I give her what she like
And me no lie say her body sweet and tight
And me I fit to go all night
I go go all night for you you you

[Pre-Chorus]
She tell me what you want I get am plenty (plenty)
Say she never see nobody (ye) like me (ye)
She hold me tight she be begging me please
I need your good good give am to me
She tell me what you want I get am plenty (plenty)
Say she never see nobody like me
She hold me tight she be begging me please
I need your good good give am to me (ye ye)

[Chorus]
Sey she want to be my sugar mama
She promise me say she no get drama (no drama no no no)
Say make I talk what I want sey she got me covered
Damn, I’m feeling like a lucky brother

Watch Visualizer

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment