Joejo – “Holy Water” [Audio, Lyrics]

Date 2021-09-29

Category Naija Songs, New Music, Upcoming Artists

Fast-rising act, Joejo unveils a new Stunnabeat-produced piece titled “Holy Water”. Stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Joejo Holy Water

Joejo Holy Water

Fast Rising Nigerian Superstar Joejo is out with a new song titled “Holy Water“, produced by Stunnabeat and Mix and mastered by Lyquidmix . The Superstar “Joejo” drops his first official single in 2021 Just to let you know he is ready to feed you with his amazing sound. Stay tuned.

Joejo – Holy Water (prod. Stunnabeat)

Lyrics

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re

I say pour me the holy water
From my head to my feet
Some holy water
For my promotion
Some holy water
My voltage high tension
Some holy water oh o

I say everything is working
For my good
Cos i know everything is working
For my good
Bad belle dey plan and
E no work
Na wetin I do?
Dem no fit talk
Gather weapons against me
E no work
Cos who God has blessed
No one can curse
I say everything is working
For my good
Cos i know everything is working
For my good

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re

Bad belle dey plan and
E no work
Na Wetin I do?
Dem no fit talk
Gather weapons against me
E no work
Cos who God has blessed
No one can curse
(Sound it)

Man go fail you o
Man go fail
If you go run am run am
No reason am
Oluwa no dey fail
Pretenders everywhere
Deceivers here and there
I hear say, you talk say
Dem talk say
Na so the matter
Take dey cast

Halle (holy holy)
Halle (holy holy, holy holy)
Halle le oh (holy holy)
Halle (holy holy,holy holy)
Helle lele le lele (holy holy)
Halle le (holy holy, holy holy)
Halle le oh (holy holy)
Halle oh Le oh

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re

Be careful what you wish for
Cos everybody get wetin
E dey look for
Too much money and power
Some dey seek for
Everything get the price
Wey dem dey pay for
(mm hmmm)
Be careful what you wish for
(Ahan)
Cos everybody get wetin
E dey look for
Too much money and power
Some dey seek for
Everything get the price
Wey dem dey pay for

Halle (holy holy)
Halle (holy holy, holy holy)
Halle le oh(holy holy)
Halle (holy holy,holy holy)
(Holy holy)
(Holy holy, holy, holy)
(Holy holy)
(Holy holy, holy holy)
(Sound it)

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re

I say pour me the holy water
From my head to my feet
Some holy water
For my promotion
Some holy water
My voltage high tension
Some holy water oh o

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment