Kaestyle – Soundtrack (Audio)

Date 2023-02-16

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Musical artist, Kaestyle releases the new piece of music titled “Soundtrack.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Kaestyle Soundtrack

Kaestyle Soundtrack

Kaestyle – Soundtrack

10 February 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 keyQaad

Lyric Video

Lyrics

Girl your body make sense
I don’t wanna pretend
I don’t wanna be friends
Na you be my preference
And I no get patience
I don’t wanna wait first
Girl I want you now now
I don’t wanna come tomorrow
Your body do me touch and follow
And na you wey dey take my sorrow away

Hmm hmm ah ah
Na the only thing I wan dey hear
Hmm hmm ah ah
Na your soundtrack I wan dey hear o
Hmm hmm ah ah
Na the only thing I wan dey hear
Hmm hmm ah ah
Na your soundtrack I wan dey hear o ah ah ah
Na the only thing I wan dey hear
Na your soundtrack I wan dey hear
Na the only thing I wan Dey hear o
Na your soundtrack I wan dey hear

The Melody
when I’m touching your body
When you give me company
Girl I don’t need therapy oh Mami
Sunmomi
Don’t leave with nobody
I wan enter your body
I want make you confirm me oh Mami

Hmm hmm ah ah
Na the only thing I wan dey hear
Hmm hmm ah ah
Na your soundtrack I wan dey hear o
Hmm hmm ah ah
Na the only thing I wan dey hear
Hmm hmm ah ah
Na your soundtrack I wan dey hear o ah ah ah
Na the only thing I wan dey hear
Na your soundtrack I wan dey hear
Na the only thing I wan Dey hear o
Na your soundtrack I wan dey hear

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment