Kaptain – Give Thanks (Audio, Lyrics)

Date 2022-06-25

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

South south rapper, Kaptain unveils the song, “Give Thanks” off the new 12-track project – Beyond Any Reasonable Doubt. It was produced by Wonderbeat. Listen, read the lyrics, stream, buy the song.

Kaptain Beyond Any Reasonable Doubt

Kaptain Beyond Any Reasonable Doubt

Kaptain – Give Thanks (prod. Wonderbeat)

Lyrics

You know I look back to the past life
It wasn’t really green
But God came through for me
One time
Self-gratitude
It’s only by your grace that we alive today
We no better pass people way die today
You collect money you dey smile today
People dey way never chop way dey cry today
Say try give thanks today
Your thanks could be the reason that you alive today
Brother man na front dem dey put God
Sis eko na front dem dey put God
So I thank God for life
Thank God for grace
If no be God where I for dey
Family dey pray
Dey mention my name
Make goodness and mercies dey for where I dey
Me I no holy
Steady boys dey kpoly
Dey kpoly dey grind
Bro you know the story
But oluwa still regard me
We no good but e no loose guard me
So I say
Higher ya ya ya
Low low low low low
Higher ya ya ya
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
Higher ya ya ya
Low low low low low
Higher ya ya ya
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
Say you get many millions
Your no want make I get one milli
God come bless me with many millions
E dey vex you
And you be my niggy
See like this I dey eko atlantic
Kele way I carry follow body back tick
Wetin oluwa do for my your juju can’t fit
Now them say see my call they can’t bounce it
See the boy looking sharp like aboki knife
Waitin I dey do everyday na to chop like
Now I be like macaroni way oluwa pour spice
Now I be like cranberry and henny way them pour ice
Eledumari why you like me like this
No be say I holy pass Chris
I see money I say na so life be (Ah)
Omo life sweet
So I say
Higher ya ya ya
Low low low low low
Higher ya ya ya
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
Higher ya ya ya
Low low low low low
Higher ya ya ya
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
Che
Its your boy Kaptain

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment