Krizbeatz – Pamela (ft. Mr Eazi, Vanessa Mdee) (Audio, Lyrics, Visualizer)

Date 2020-07-25

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Krizbeatz drops “Pamela” featuring Mr Eazi and Vanessa Mdee. Listen, stream, read the lyrics, mp3 download, buy, watch the animated visualizer to the Krizbeatz self-produced song.

Krizbeatz Pamela

Krizbeatz Pamela

Pamela” is the 4th track off Krizbeat newly released album (African Time) which features Nigerian songwriter, singer, leader of Banku Music – Mr Eazi and Tanzania singer, songwriter – Vanessa Mdee.

Krizbeatz – Pamela (ft. Mr Eazi, Vanessa Mdee) (prod. Krizbeats)

Visualizer

Lyrics

Worldway
Ladies and gentlemen
It’s your boy Eazi, Zaga what Zagadat
Vee Money on the track

Mr Eazi (Chorus)
Yeah, Pamela don’t leave me hanging
E be for your love wey i dey wait ooh
Anything I do o
Baby forget o

Pamela don’t leave me hanging
For your your love wey i dey wet ooh
Anything I do o, Abeg Make you forget me o

Pamela don’t leave me hanging, o ah
Make you forget me o ah
Pamela don’t leave me hanging, o ah
Pamela Make you forgive me o ah

VERSE 1 (Mr Eazi)
I wanna be your number one
Number one yeah’
Tell me make i carry gun, I carry gun oo
(Zaga dat)
Baby me i say unto you
If i man no get sin make he throw the first stone
I say unto you (oh baby)
Come and come and follow me go
E be you be my oyoyo
Baby make you never leave me solo
If you leave i go kolo
I promise never to do like goat o

Mr Eazi (Chorus)
Yeah, Pamela don’t leave me hanging
E be for your love wey i dey wait ooh
Anything I do o
Baby forget o

Pamela don’t leave me hanging
For your your love wey i dey wet ooh
Anything I do o, Abeg Make you forget me o

Pamela don’t leave me hanging, o ah
Make you forget me o ah
Pamela don’t leave me hanging, o ah
Pamela Make you forgive me o ah….

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment