Laycon – “Fall for Me” (ft. YKB)

Date 2021-03-10

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Laycon recruits the services of YKB on His latest single, “Fall for Me”, produced by Semzi. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Laycon Fall For Me

Laycon Fall For Me

Laycon and YKB’s new love song “Fall for Me” serves as a follow-up to his recent song ‘Wagwan‘ which completes his double release.

With production credits from Semzi Beatz. The song “Fall for Me” will be part of Laycon’s forthcoming project.

Laycon – Fall for Me (ft. YKB) (prod. Semzi)

Lyrics

What is this I’m feeling
Could I be catching feeling
Abeg help me call caro
Make I con dey set parole (parole odaran)
Be like a shak burukutu
Be like a shak baraga
Be like a shak ogogoro
Can’t feel my face o hosanna
Eh ah hosanna

Omo yi
Make you no fall for me
If you fall for me
I go gum body
Omo yi
Make you no fall for me
If you fall for me
I go wan gum body

Kiki
And when you talki I go listen
The way you giving it to me
Omo your matter got me thinking
Oh baby girl, this your biggie bumbum
Back side likr ofili gangan
I feel you, kilo feel gangan
No feeling goog kini deal dandan
Holdup holdup holdup holdup
Aya do dada, do dada bo pata
Ko yo ko yo
Jo lo, jo lo, jo lo, jo lo
Aya do dada, do dada bo pata jubadi
Ko yo ko yo
No more time for loving
No more time for cunning
Be like a shak burukutu
Be like a shak baraga
Be like a shak ogogoro
Can’t feel my face o hosanna
Eh ah hosanna

Omo yi
Make you no fall for me
If you fall for me
I go gum body
Omo yi
Make you no fall for me
If you fall for me
I go wan gum body

Na you I want, so baby ma lo go
I shoot shot shey you see the catapult
You say omode meta and shere
Baby mi o shere
Oma bami dele
But no be love I dey find
I dey tell you shey get it
Sharp sharp make I tell you
No dey dull me
Omoge po is okay to say it’s plenty
Ofeyin gan jorr
Is okay to be a dentist
Holdup holdup holdup holdup
Aya do dada, do dada bo pata
Ko yo ko yo
Jo lo, jo lo, jo lo, jo lo
Aya do dada, do dada bo pata jubadi
Ko yo ko yo
No more time for loving
No more time for cunning
Be like a shak burukutu
Be like a shak baraga
Be like a shak ogogoro
Can’t feel my face o hosanna
Eh ah hosanna

Omo yi
Make you no fall for me
If you fall for me
I go gum body
Omo yi
Make you no fall for me
If you fall for me
I go wan gum body

Tags / /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment