Magixx – All Over (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-10-19

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Watch the official music video for the “ALL OVER” song off the ATOM extended play by Magixx. The track was co-produced by Reward Beatz, Sarmyfire & Louddaaa.

Magixx All Over

Magixx All Over

Magixx has released the official music video for his song “All Over” off his recently-released “Atom EP“.

Ademola Falomo directed the video for the Reward Beatz-produced song. The music video features the Big Brother Naija (Shine Ya Eye) Housemate, Tsakute Jonah (Saskay).

Magixx – All Over (prod. Reward Beatz, Sarmyfire & Louddaaa)

22 July 2022.
1 Song, 3 minutes.
℗ 2022 Mavin Global Holdings.

Watch Video

Lyrics

I go wait if na ten years e go take
Only you fit light my fire
Kele won’t you be mine
Where you dey
Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
Your too sure enter for me
Oh ohh ohh oh ohh ohh
All over all over all over all over
All over gain yeah
Way you whine no be lie so divine
Say you fit take all of my pain yeah
All over all over all over all over
All over gain yeah
Shey you dey beside me yeah eh
Me never see this kind of love
You make want dey faraya
Say you go cause kasala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give you Luiz bag and Gucci
The way biggie down is stupid
Omo it’s stupid
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
Your too sure enter for me
Oh ohh oh ohh ohh ohh
All over all over all over all over
All over gain yeah
Way you whine no be lie so divine
Say you fit take all of my pain yeah
All over all over all over all over
All over gain yeah
Shey you dey beside me yeah eh
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
Your too sure enter for me

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment