Majeeed – Stop Nonsense (Audio, Lyrics)

Date 2022-10-31

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Majeeed unveils the new Masterkraft-produced “Stop Nonsense” piece of music. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Majeeed Stop Nonsense

Majeeed Stop Nonsense

Majeeed wowed us with his Afro-beat skills on the studio track, and he is one of the best vocalists we have right now, and he isn’t about to stop now that he’s started.

Majeeed said that while some of Africa’s music artists are currently dominating the music space in Nigeria, he is confident that his passion for music and creative mind will put his music on the lips of many music lovers.

Majeeed – Stop Nonsense (prod. Masterkraft)

25 October 2022. 1 Song, 2 minutes. ℗ 2022 Dream Empire Music.

Lyrics Video

Lyrics

[Intro]
Na money dey stop nonsense
Eeyaaahh
Majeeedy baby
You wan yang Gbedu

[Verse 1]
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

[Chorus]
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense

[Bridge]
Set awon top boys
Gawu o, gawu o, gawu o

[Verse 2]
So if you get the money
Spend the money gan
Jaiye ori e lo
Top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body
24/7 no dulling
Aiye ka ye

[Pre-Chorus]
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

[Chorus]
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense
When you taste money
You go know say money too sweet

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment