Maleek Berry – Ole Gan (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer and record producer, Maleek Berry releases the new “Ole Gan” track. Listen, stream, read the lyrics, buy the song, mp3 download.

Maleek Berry Ole Gan

Maleek Berry Ole Gan

Maleek Berry – Ole Gan

29 November 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 Berry's Room

Lyrics

When you do that thing that thing wey dey make me mad o
(Mad o)
I dey spend my rabba I dey spend my cheese on God o
(Mad o)
Baby travel overseas nobody bad o
(Bad o)
When you bend that ting omo I need it bad o

Ole o ole gan ole gan ole gan ni
Baby mi o ole gan ole gan ni
Baby too fine ole gan ole gan ni
Omo to dun ole gan ole gan ni

Tripping all on you (ge ge)
On my mind girl only you (ge ge)
Like the summer rain I’m on you (ge ge)
Shopping sprees girl all on you (o baby)
O babe, some of the things you say
Is the things you wear my babe
It dey make man craze oh
When you put that dress on
I no see your waist oh no
If your body online
I go send you that wire

When you do that thing that thing wey dey make me mad o
(Mad o)
I dey spend my rabba I dey spend my cheese on God o
(Mad o)
Baby travel overseas nobody bad o
(Bad o)
When you bend that ting omo I need it bad o

Ole o ole gan ole gan ole gan ni
Baby mi o ole gan ole gan ni
Baby too fine ole gan ole gan ni
Omo to dun ole gan ole gan ni

As Oluwa don dey bless me (bless me)
I be balling on my baby overseas make nobody come they stress me (stress me no)
Dutty wine baby girl dutty wine
Don’t be shy baby girl don’t be shy
Small thing na to call you my wife
Millions I go spend on the line
Why you no go why you no go whine for me
Why you no go why you no go try for me
This love girl it no be by money
This love Imma give you all of me
Ah ahh, I no see your waist, oh no
If your body online
I go send you that wire

When you do that thing that thing wey dey make me mad o
(Mad o)
I dey spend my rabba I dey spend my cheese on God o
(Mad o)
Baby travel overseas nobody bad o
(Bad o)
When you bend that ting omo I need it bad o

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment