Mr Eazi – “E Be Mad”

Date 2021-03-04

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the ‘Something Else’ extended play by Mr Eazi is “E Be Mad” produced by Kel P & Jaylon. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Mr Eazi E Be Mad

Mr Eazi E Be Mad

Mr Eazi – E Be Mad (prod. Kel P & Jaylon)

Lyrics

Eh eh yoo
Eazi ooo Eazi ooo yeh yeh Zagawhat?

Baby girl your love na final (Zagadat)
Na God wey design am e no geti rival (yenkor)
E no geti rival

Ye, no be beans no be moi moi
‘Cause no time for moi moi
Your love e dey do me like kai kai e dey sweet me like kai kai (yeh)

E be mad o E be mad
E be mad o E be mad
For the night o For the night
Make you dey my side o for the night
Nne for my life o for my life
I no see your type o for my life
E be mad o E be mad
E be mad o E be mad

E must to follow advice
Biko ka’mpo ya twice
Sweeter than sugar and spice
Take off your body be nice
Me I go pay the price
Go tell your mama I go pay the price
For your loving, I dey needy your loving

E be mad o E be mad
E be mad o E be mad
For the night o For the night
Make you dey my side o for the night
Nne for my life o for my life
I no see your type o for my life

Don’t leave me hanging o, baby
Don’t leave me hanging o, baby

Oh my baby yeh (zagadat)
Maka this your love ooo
I am wanting and willing to do anything to prove o baby
No look me like say I dey joke o (ye)

Baby girl your love na final (Zagadat)
Na God wey design am e no geti rival (yenkor)
E no geti rival

Ye, no be beans no be moi moi
‘Cause e no time for moi moi
Your love e dey do me like kai kai e dey sweet me like kai kai, yeh

E be mad o E be mad
E be mad o E be mad
For the night o For the night
Make you dey my side o for the night
Nne for my life o for my life
I no see your type o for my life
Don’t leave me hanging o, baby
…. leave me hanging o, baby

Zagadat Zagawhat

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment