Nedosa – WAIT (Audio, Lyrics)

Date 2021-10-19

Category Lyrics, Naija Songs, New Music (Mp3 Download)

From “I Got It”, Nedosa makes reentry with DJ Coublon-produced “WAIT” jam. Listen, stream, read the lyrics, mp3 download.

Nedosa Wait

Nedosa WaitNedosa returns after a short hiatus with a new piece of DJ Coublon-produced and Kaypiano-engineered music, titled “WAIT”.

The contiguous render has a rhymic bounce to keep you grooving over and over again. There is no tiring to listening to wait.

Nedosa – WAIT (prod. DJ Coublon)

Get the song

Lyrics

Intro
Na na na na aii
NEDOSA Oma lelelele
Kukupele mama mama yeeee nah
Low now, oya baby gimme on a lo ooooo gimme on a lowww..

Verse 1
Abegi activate the sound me wan feel highrayt me wan gingerayt
Capital BADMAN one step me wan fill up the space
Triangulate caftain
Bad girl wyne slow for me girl
She wan give me the face, girl she ah gimme the face
Me i tell am sey girl see
(No do me ojoro oo) (No do me ojoro oo)
For the game the girl she dey dance
(She dey joko ooo)
(She dey joko ooo) see
Wyne for me, shake for me, dance mummy
And when you wyne you make a hell of a fine comic
(I no go lie) (I no go lie)
This girl she dey burst my mind ooo
I pray oluwa bless my grind oooo cause this hustle no easy

Chorus
Me i tell her sey wait ooo
Baby oya wait ooo
I say you must become my lady ooo
See my lady ooooo
Oya gimme on a low
Shhhhh
Pass me the roshhh ooo
I say you must become my lady oooo seee my lady ooo

Verse2
See yea
Sey we be balling everyway
The money now be coming everyday nah nah
(Sey me na thank jehova)
(Sey me na thank jehova)
Oh na
Sey when i rock up the place
The girls them ah lock up the louvers oo
Sey me na burst the louverss
See me ………
Girl o ti kpè gan ooo
I’ve been waiting for you call
Shey you go come
For a very long time
Seyi open the doorrrrr
I get that thng wey long
Sey you be wanting enough
Tell me weytin dey sup
So i fit (play along) (play along)

Chorus
Me i tell her sey wait ooo
Baby oya wait ooo
I say you must become my lady ooo
See my lady ooooo
Oya gimme on a low
Shhhhh
Pass me the roshhh ooo
I say you must become my lady oooo seee my lady ooo

Outro…
You already know ooo
Hmmm mm oma le le le le
Kukupele mama mama yeee nahhh
Oohhnnn ohnn
BADMAN PAN DEM

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *