Nonso Amadi – Ease Up (Audio, Lyrics)

Date 2023-01-20

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer and record producer, Nonso Amadi unveils the new “Ease Up” piece of music he co-produced alongside Gordon Harper and TJ Whitelaw. Listen, stream, buy the track, read the lyrics, mp3 download.

Nonso Amadi Ease Up

Nonso Amadi Ease Up

Nonso Amadi – Ease Up (prod. Nonso Amadi, Gordon Harper, TJ Whitelaw)

January 20, 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Universal Music Canada Inc.

Lyrics

I came a long way from Ikeja
Na why I hot pass Lagos weather o
I no fit waste my time dey argue with you
I got move it’s now or never, never
So many distraction, commotion
Make a bad man run away
Politicians dem no send
We dey find traffic for mowe

They wan pull me over
How dey smell my money
Na wetin I dey try calculate
Say na this fine girl wey day cool me down
I don’t really blame myself
Iʼve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take am easy o

We just wanna ease up
Forget the stress like you’ve got amnesia
Pretty girls with me, they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G’s yeah
Girl you gotta ease up
Damn, so many things I fit complain
Naij men are mad, you know the saying
But how man go sane when nothings changes

I’m just saying
Buy a new whip they scratch your paint
Get some new ice snatch your chain
Times so hard it’s hard to blame ʼem

But me say ease up
Find me herbs and tea yeah
Make I look for visa
There’s no guarantee for this world
But me can’t give up o
Fighting is my default mode
Omo na wetin I dey find con dey find me ni
Fine girl wey cool my high bp o

I don’t really blame myself
Iʼve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take am easy o

We just wanna ease up
Forget the stress like you’ve got amnesia
Pretty girls with me, and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma gs yeah
Girl you gotta ease up

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment