Oritse Femi – Mercies Of The Lord (remix) (ft. DaGrin, Rhymzo) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-12-21

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Throwback to the remix of Oritse Femi’s “Mercies Of The Lord” song featuring Rhymzo and the late DaGrin. Listen, stream, watch the music video, buy the track, mp3 download.

Oritse Femi Mercies Of The Lord (remix)

Oritse Femi Mercies Of The Lord (remix)

Oritse Femi – Mercies Of The Lord (remix) (ft. DaGrin, Rhymzo)

22 April 2010
1 Song, 5 minutes
℗ 2010 Oritse Femi

Watch Video

Lyrics

Mercies of the Lord
Come down now to your children
Oh no no
Oh oh whoh yeah
Anu Oluwa anu Oluwa
Sokale lawa omo re nbere
Mercies of the Lord
Come down now to your children oh
Anu Oluwa sokale lawa omo re nbere
Mercies of the Lord oya ke ma bami lo
Everybody lon gbadura kawon ri ono lo
Dagrin pelu Oritse Femi
Olorun femi oh kemi
Emi mimo we mi
Nigeria ojojumo lan ji ri ya
Ani ka ma shadura
Whеre is Mr Yar’dua
Jesu iwo lo sope kawon omodе wa
But temi bawa so won ma sope kawon mode wa
Shanu fun mi devil you can’t fool me
Am covered with the blood ah nothing do me
Olorun gbawa lowo ashebi
Won fe ka ku sinu ebi
Because dey know who we be
Rymzo lo se beat yi
Olorun de ti se amin si hit yi
Shanu fun mi gbogo fun mi duro ti mi
Come down to your children
Oritse Femi sing for the friend
Baba show us love oh
Once and for all oh
No let us fall
Baba we dey beg you
Oh oh oh yo Oritse Femi
Baba show us love oh
No let us fall oh
Once and for all oh
Baba God I dey beg oh
Baba God (Oh no oh no no)
Of the Lord come down now to your children
Ye ye ye oh no uh no ye oh
Mercies of the Lord
Come down now to your children
Oh oh whoh yeah
Anu Oluwa sokale lawa omo re nbere
Mercy mercy mercy
Mercy mercy mercy
Oh Lord have mercy
Mercy of the Lord please come down
Come down to shower blessing on your children
We keep praying every night
And day we need it
Pray to lord to let the mercies of the Lord reign
Reign reign
Reign reign all you children
Show us way we should serve you in the right way
Let blend blend blend blend together
Algena yo do me akuama
Show us love oh oh
To our country Naija
Show we love oh oh
For the face of our enemy
Show we love oh inside the music wey we dey play so
Baba show we love oh yeye
Chineke nare ekele yeye
Mercies of the Lord
Come down now to your children
Oh oh whoh yeah
Anu Oluwa sokale lawa omo re nbere
Me look around the place what me see
Babylon dem try get over everything ye
The youth of now a days burn spiritual deep
What dem care about is vanity yeah
My Lord oh come around and cleanse the place
Cos everything is turn around (Wooi)
My Lord oh help us let we follow your
And way and let us feel your love oh (Na only I beg oh na only you I beg oh)
Show we your love oh
Lord we are beg oh
Earthquake hurricane killing people everyday
Bribery and corruption is the order of the day
Nation against nation this fighting no go pay
Racial discrimination
Black and white is not the way
Bad government leading my people astray
Some are working everyday
But their salary dem no dey pay
And some dey do juju
Because say their maga no dey pay
I dey pray to baba loke make
He come show me the way
Mercies of the Lord
Come down now to your children
Oh oh whoh yeah
Anu Oluwa sokale lawa omo re nbere
Mercies of the Lord (biko biko Chinaki nara kile
Oluwa mi o
Oluwa mi o (Oh yeye)
Anu Oluwa sokale lawa omo re nbere
Mercies of the Lord
Come down now to your children
Anu Oluwa sokale lawa omo re nbere
Bless us our most high God

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment