Reekado Banks – Happy Yourself (ft. 1da Banton) (Audio, Lyrics)

Date 2020-11-28

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Reekado Banks’ Off The Record extended play features 1da Banton on the “Happy Yourself” track. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song.

Reekado Banks Happy Yourself

Reekado Banks Happy Yourself

Reekado Banks – Happy Yourself (ft. 1da Banton)

Lyrics

Oro-ro-ro, oro
Over
On it
It’s Blaise on the beat baby
Olo a madi the tight oh
I dey for money early momo pi to
See this kele don cause fight oh
Amaka pay, make I pay tithe oh
Omo olomo, e never reach fight oh
Make I pon no you too tight oh
Omo olomo, you turn me disciple oh
Judas Iscariot dey learn work oh
Make all the girls dem polongo
Make all the girls dem jokodo
Malo ma f’omo mi we olosho
Make all the girls dem know
When no way dem go polongo
Anywhere dem go polongo
Anywhere dem go
Na dem go dey find collabo
Omo olomo, you gat me lookin’ fly
I can’t wait to make you mine
Do I look like I could waste your time?
Omo toh dun bi apple pie
Me no really care what they classify you
All I wanna do is just to satisfy you
Or you want another man to santify you?
Me I love you (oh-oh)
Never leave my love
Pana, do koni my lover
Me I never leave you
Olo a madi the tight oh
I dey for money early momo pi to
See this kele don cause fight oh
Amaka pay, make I pay tithe oh
Omo olomo, e never reach fight oh
Make I pon no you too tight oh
Omo olomo, you turn me disciple oh
Judas Iscariot dey learn work oh
Make all the girls dem polongo
Make all the girls dem jokodo
Malo ma f’omo mi we olosho
Make all the girls dem know
When no way dem go polongo
Anywhere dem go polongo
Anywhere dem go
Na dem go dey find collabo
Olo a madi the tight oh
I dey for money early momo pi to
See this kele don cause fight oh
Amaka pay, make I pay tithe oh
Omo olomo, e never reach fight oh
Make I pon no you too tight oh
Omo olomo, you turn me disciple oh
Judas Iscariot dey learn work oh
Make all the girls dem polongo
Make all the girls dem jokodo
Malo ma f’omo mi we olosho
Make all the girls dem know
When no way dem go polongo
Anywhere dem go polongo
Anywhere dem go
Na dem go dey find collabo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

1 Comment

Drop A Comment