Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe (remix) (ft. Fireboy DML) (Audio, Lyrics)

Date 2022-02-06

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Listen to Reekado Banks’ newly released Fireboy DML-featured remix of the trending “Ozumba Mbadiwe” track produced by P.Priime. Read the lyrics, buy, stream, mp3 download.

Reekado Banks Ozumba Mbadiwe (remix)

Reekado Banks Ozumba Mbadiwe (remix)

On the P.Priime produced Single he teams up with Nigerian singer and YBNL Protege Fireboy DML as he spices up the song with the Native Yoruba and Pidgin

The original song has been topping charts since its release.

Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe (remix) (ft. Fireboy DML) (prod. P.Priime)

Lyrics

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
‘Fore you cross, gaz look your sideways
Me, I no come lagos for child’s play
So I hear say dem dey find me (won wami , won ni won wa mi
For the long time I been silent (won wa mi , won ni won wa mii )
I dey run am I be sterling
But dey think say I’m in hiding
Cos dey don’t know how to find me
Click to join our Whatsapp TV

I’ll be on ozumba mbadiwe
Coming to you

Won l’olowo lo n s’ore olowo
1 milli for my head oh
You better follow who know road;
Since 2019 when I don blow
I been on a roll, if you don’t know
And I no get time for your convo
Cause na money I dey find
E no easy for lagos
Do me a favour
Pay me on time
If I owe you a favour
Make you no vex
If you see me online
Woni won wa mi
Wetin concern me?
I’m in San Francisco jamming
Sho’ngbo mi?

Oya oya oya send me my money
Oya oya oya wire my raba
Owo lo le gbe mi wa le
Owo lo le gbe me wa le
And in case the money enter
I go dey oriental
For ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment