Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe (Audio, Lyrics)

Date 2021-10-20

Category Naija Songs, New Music

Reekado Banks returns with a P.Priime-produced piece titled “Ozumba Mbadiwe”. Listen, stream, buy, read the lyrics, watch lyric video, mp3 download.

Reekado Banks Ozumba Mbadiwe

Reekado Banks Ozumba Mbadiwe

Reekado Banks offers his contribution dedicated to the October 20 #EndSARS memorial commemoration ongoing nationwide

The song was produced by P Priime.

Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe (prod. P.priime)

Lyric Video

Lyrics

I’ll be on ozumba mbadiwe

P!

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
‘Fore you cross ,gaz look your sideways
Me, I no come Lagos for child’s play

So I hear say dem Dey find me
For the long time I been silent
I dey run am I be Sterling
But Dey think say I’m in hiding
Cos Dey don’t know how to find me

I’ll be on Ozumba MBADIWE
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe

Coming to you, Coming to you

Well if you think say you be giant you be giant for your pocket
If you only fight for your pocket
For your pocket

October 20 2020
Something happen with the government
They think say we go forget
For where
For ozumba mbadiwe

Man I tell ya

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me I no wan sleep for highway
Fore you cross gaz look your sideways
Me I no come Lagos for child’s play

In the meantime, Abike mi
How you want am make you tell me
If you need speed I be sterling
I’ll go right behind the steering
I go run am kini ise mi

I’ll be on Ozumba MBADIWE
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe

Coming to you

P! Giddem!

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment