Runtown – “Kini Issue (remix)” [Audio, Lyrics]

Date 2021-04-25

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the Soundgod Fest Reloaded album by Runtown is the remix to the song, “Kini Issue”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Runtown Kini Issue (remix)

Runtown Kini Issue (remix)

Runtown – Kini Issue (remix)

Lyrics

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio (Singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus
Why all of a sudden me I can’t go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I’m done with you
You go know, when I’m done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do
Oh, yeah yeah yeah

Me, you and Hennesy na chemistry, woah woah
Only you fit match up my energy, woah woah

If I tell you dance, dance
If I tell you wait, wait
Money for your waist, waist
Fire waist, eh
If I tell you craze, craze
If I tell you move
Oh no, see I’m just tryna say

She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio (Singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus
Why all of a sudden me I can’t go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I’m done with you
You go know, when I’m done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment