Shatta Wale – 2023 (Audio, Lyrics)

Date 2023-01-10

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Shatta Wale opens the year with the self-produced track, “2023.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Shatta Wale 2023

Shatta Wale 2023

Shatta Wale – 2023 (prod. Shatta Wale)

1 January 2023
1 Song, 4 minutes
℗ 2023 SHATTA MOVEMENT RECORDS/DAMAKA GROUP OF COMPANIES

Lyrics

2023 you don know
I dey feel that blessing ey

Whatever I do last year
I dey double am this year
The money weh I make last year
This year I dey double am oh-oh-oh
I no dey watch nobody no no no
Full speed me a nuh know go slow

I say 2023
Slamming and dunking
Slamming and dunking
Slamming and dunking
I say 2023
Baba go give we money
Jah give we money
Baba go give we money
Jah give we money

This 2023
All for me
More money 2023
More loving, more money
This 2023, all for me
More money, 2023
More loving
More money

Last year many things I do I crack head
Last year I plant corn this year ago harvest
Every door dem close dem go open
Jah say dem for open
Who no born go born this year go born again
Who no buy car go buy car
Who no get job go get job
Who no buy house go buy house
Who want visa this year go fly out my guy
I say no be me I talk am
Baba God talk am
This 2023 I dey carry am like World Cup

This 2023
All for me
More money 2023
More loving
More money ey
2023, all for me
More money 2023
More loving
More money ey

Is a blessing year
Do your thing I say make you no fear
Is a blessing year
Just be real and stop dey pretend my guy my guy
This morning me I wake up
Jah tell me ago make am
I say no two ways ago make am
We go cash out – bad bad bad
Dollar go come – bad bad bad
We go confam – bad bad bad
Money go pile up – bad bad bad

This year I want make you tell yourself this thing
Ebe only God weh go bless all this things
Believe

This 2023
All for me, more money
2023, more loving
More money, this 2023
All for me, more money
2023, more loving
More money

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment