Soundz – Attention (Audio, Lyrics, Video)

Date 2023-01-08

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Music producer and singer, Soundz premieres the official music video for His “Attention” song. Listen, stream, buy, read the lyrics, buy the track.

Soundz In The Rough

Soundz In The Rough

Soundz – Attention

27 July 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 AfroNext Ent LLC

Watch Video

Lyrics

Shopping ati baby girl lifestyle
Fendi go Dey tire you baby ohh
You know say mi go love you scatter
(Scatter)
Gimme a shoti shoti yo
Make I know the level honey
Tell me the truth ma tell mi
Oroma I Dey push your P
Cause I like (Q)you a lot
Eheeeen
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys Dey your dm
But no gree no gree
Oh walahi
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko oh
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko
Tell me what is it you need
Mo ma sare organize e (Mo ma sare organize oo)
Anybody stressing you
Mo ma sare paralyze eh (Shey kin sare kan lese)
Wetin concern them if I like you (Like you)
Won ni mo shomo gan fun mi title (Title)
But you know say mi change my ways
When mi set mi eyes on you
Ah-ah-ah-ah-ah
I be waiting
Waiting for the day wey you go rate me
And if only you go see through my eyes
Then you go know I foh for you gan gan
I no dey dull on you gan gan
Imma take you to the seaside
When you decide
Which side you go dey
Omo see time don Dey waste na ah
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys dey your dm
But no gree no gree
Ohhh walahi
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko oh
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko
Oh Annabella
Mo ma Sara organize eh
Na ah Annabella
Shey kin sare kan lese
Oh oh Annabella
Sound boy fi di gyald em

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment