T.I Blaze – Gbedu (Audio, Lyrics)

Date 2022-03-10

Category Lyrics, Naija Songs, New Music (Mp3 Download)

T.I Blaze, off His new extended play unveils the “Gbedu” song produced by Shocker. Listen, stream, read the lyrics, buy, mp3 download.

T.i Blaze Gbedu

T.i Blaze Gbedu

T.I Blaze – Gbedu (prod. Shocker)

Lyrics

Oh na-na, na
Hmm, yeah-yeah
(Shocker loshey beat)
Oh, hmm-mm, ah-ah-ahh
Oh, ah-ahh-ah, yeah
Say we started this game from the scratch
Hopin’ say we go popular
Na pray make ah cover me ah, yeah
Along the struggle, boys turn bad
I’m a stoner-‘ner
No be my fault rara, yeah
(Ilu)
So many days I’ve been thinkin’ alone (so many days I’ve been thinkin’ alone)
Plenty money on a roll (plenty money on a roll)
Omo gutter mi ma d’olowo (omo gutter mi ma d’olowo)
Shebi na dem sabi book for class?
Now, mo l’owo, mo l’ogo, mo cast
Won shey idanwo oh, mo pass
K’oto gba pe “mo bad”
Gbedu wo’le, ki everybody jo si (gbedu wo’le, ki everybody jo si)
Night and day, we been jonzin’ (night and day, we been jonzin’)
Ma funwonje l’otun, l’osi, yeah (ma funwonje l’otun, l’osi)
Gbedu wo’le, ki everybody jo si (gbedu wo’le, ki everybody jo si)
Night and day, we been jonzin’ (night and day, we been jonzin’)
Ma funwonje l’otun, l’osi, yeah-ayy-ayy, ah (ma funwonje l’otun, l’osi)
(Ilu)
All the places I don waka reach
I wan carry my car reach (I wan carry my car reach)
I no dey pray for another man down
So, na my cross I go carry
Dem talk say “I no well, I’m sick lyrically”
Vibes on vibes, I rastarically
I no dey reason my things on ah physical
Only spiritual and magically (magically)
(Ilu)
Yeah-yeah, I’m up again now
I’m up again now (again now)
New day, new blessings comin’ my way now
Comin’ my way now (comin’ my way now)
Blessings are no day now (blessings are no day now)
My songs on replay now (my songs on replay now)
My songs on replay now (my songs on replay now)
No be my power, Baba ma lo shey now (Baba ma lo shey now)
Baba ma lo shey now (Baba ma lo shey now)
Oluwa lo shey (Oluwa lo shey)
So many days I’ve been thinkin’ alone (alone)
Plenty money on a roll
Omo gutter mi ma d’olowo, yeah
Shebi na dem sabi book for class?
Now, mo l’owo, mo l’ogo, mo cast
Won shey idanwo oh, mo pass
K’oto gba pe “mo bad”
Gbedu wo’le, ki everybody jo si
Night and day, we been jonzin’
A funwonje l’otun, l’osi, yeah
Gbedu wo’le, ki everybody jo si
Night and day, we been jonzin’
Ma funwonje l’otun, l’osi, yeah-ayy-ayy, ah
I lived on “no salary” but I’m livin’ large oh, hmm (but I’m livin’ large oh)
Should ah know the reason I be feelin’ fly oh (I be feelin’ fly oh)
I failed so many times but I still dey try oh (but I still dey try oh)
Many messages wey dem no reply oh, wey dem no reply (many messages wey dem no reply oh)
(Ilu)
But, I no dey foh ’cause I get God
Na Him be socket, na me be the plug
I no dey envy my brother man (brother man)
Tell me why I go dey fight person for? (fight person for)
‘Cause I no dey foh ’cause I get God
Na Him be socket, na me be the plug
I no dey envy my brother man (brother man)
Tell me why I go dey fight person for? (fight person for)
So many days I’ve been thinkin’ alone (alone)
Plenty money on a roll (plenty money on a roll)
Omo gutter mi ma d’olowo, oh-ee, yeah-ayy
Shebi na dem sabi book for class?
Now, mo l’owo, mo l’ogo, mo cast
Won shey idanwo oh, mo pass
K’oto gba pe “mo bad”
Gbedu wo’le, ki everybody jo si (wah-wah)
Night and day, we been jonzin’ (wah, wah-wah)
Ma funwonje l’otun, l’osi, yeah (yeah, yeah-yeah)
Gbedu wo’le, ki everybody jo si (yeah-yeah)
Night and day, we been jonzin’
Ma funwonje l’otun, l’osi, yeah-ayy-ayy, ah (yeah, yeah-yeah)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *