Tremor – Pull Up (Audio, Lyrics)

Date 2021-10-23

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Tremor unveils a new Perry-produced piece of music titled “Pull Up”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Tremor Pull Up

Tremor Pull Up

Tremor decides to hit the airwaves with yet another massive jam, he titled this super amazing nice piece of tune “Pull Up” after his previous release which he called Reggae Love & Better Nigeria as an independent artist.
Keep your playlist updated with this banger produced by “Perry”

Tremor – Pull Up (prod. Perry)

Lyrics

I don’t need no more lies
Check out my neck there’s ice
Hennessy in my cup
And I’m feeling so nice
I might pull up in your hood
Trust me it’s for good
And all my mandem
And all the gyal dem
They got their eyes on me
The girlie just dey beg me for more
I promise to give it to her to the core
I no go ever use am at all
I swear I no go ever use am at all
Cause mama tell me
Make I stay out of trouble
I just dey jejely
Dey face my own hustle
I no fit say wetin
My eye see for jungle
I go dey do my tin
And I no go fumble
Steady in my Zone
The girl no wan leave me alone
She wanna come my zone
I tell her make she leave me alone
The girl no leave me alone
She wanna calling on my phone
Make she leave me alone
I wanna stay up in my zone
I don’t need no more lies
Check out my neck there’s ice
Hennessy in my cup
And I’m feeling so nice
I might pull up in your hood
Trust me it’s for good
And all my mandem
And all the gyal dem
They got their eyes on me
The girlie just dey beg me for more
I promise to give it to her to the core
I no go ever use am at all
I swear I no go ever use am at all
That’s why me I say
Make you pull up
Make you pull up
If you get bad energy
Make you holdup
And make you drink up
Make you cool off
I’m chilling with my friends
And I can say that is enough
Make you pull up
Make you pull up
If you get bad energy
Make you holdup
And make you drink up
Make you pull up
Yeah yeah yeah
Steady in my Zone
The girl no wan leave me alone
She wanna come my zone
I tell her make she leave me alone
The girl no leave me alone
Riff
Tremor No Shaking
That’s why me I say
Make you pull up
Make you pull up
If you get bad energy
Make you holdup
And make you drink up
Make you cool off
I’m chilling with my friends
And I can say that is enough
Make you pull up
Make you pull up
If you get bad energy
Make you holdup
And make you drink up
Make you pull up
Yeah yeah yeah
I don’t need no more lies
Check out my neck there’s ice
Hennessy in my cup
And I’m feeling so nice
I might pull up in your hood
Trust me it’s for good
And all my mandem
And all the gyal dem
They got their eyes on me

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment