Higo & HVRRY – Company (ft. Buju, WANI) (Audio, Lyrics)

Date 2020-08-10

Category Lyrics, Naija Songs, Upcoming Artists

Higo & HVRRY collaborate on “Company” featuring Buju and WANI. Listen, stream, buy, mp3 download, read the lyrics to the song produced by Higo & Harry.

Higo & Hvrry Company

Higo & Hvrry Company

From the just premiered two tracks project by HVRRY and Higo was this classic song titled “Company” which features Buju Along with Wani.

Higo & HVRRY – Company (ft. Buju, WANI) (prod. Higo & Harry)

Lyrics

[Intro]
Higo

[Verse: Buju]
Oh yeah
Baby give me chance let’s relate
Lovin me be the reason I’ll go sleep for your gate, you know
Oga help me call Aunty Kate, I know you say oga dey, but I want relate you know
She be only, can she carry all my lovin all the way
And she tell me, she go give another man wetin she planned to give me

[Chorus: Buju, WaniBoth]
Oh I need your company oh
Oh I need you beside me you know
But I cannot beg you for your love you know
So tonight I’m turning up with all the
Causing yeah
You know that I don’t care
So I like, want pop one drink while you know I no fear
Causing yeah
So you know I don’t care
So I like, want pop one drink while you know I no fear

[Verse: Wani]
No, girl I no fi kill myself on top your matter
Slow, anywhere you dey me I dey on top your matter
No, girl I no fi kill myself on top your matter
Slow, anywhere you dey me I dey on top your matter

All here by myself
Send my man a coming buddy, they want vex
Send me a girl a coming buddy, they want sex
Yes send me that text, Buju tell them what’s next

[Verse: Buju]
So mami whine slow pon me, whine got contest
I see nobody in your contest, with you
The way you whine that waist make want play and I can’t contest
(Contest, contest, contest, contest)

[Chorus: Buju, WaniBoth]
Oh I need your company oh
Oh I need you beside me you know
But I cannot beg you for your love you know (know, know, know)
So tonight I’m turning up with all the
Causing yeah [?]
You know that I don’t care
So I like, want pop one drink while you know I no fear
Causing yeah
So you know I don’t care
So I like, want pop one drink while you know I no fear

(So I like, want pop one drink while you know, I no care)

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment