Victony – All Power (Audio, Lyrics)

Date 2022-05-12

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Victony drops the song, “All Power” off His new project – OUTLAW. The new track was produced by Ktizo. Listen, stream, read the lyrics, buy, watch lyric video, mp3 download.

Victony Outlaw

Victony Outlaw

Victony – All Power (prod. Ktizo)

Lyrics Video

Lyrics

[Verse 1]
Shout ole oh
Eh if you see my Therii
Shout ole oh
Theresa thief my heart oh
And run away oh
Eh when I see your body oh
I dey shout Alle oh
I dey shout alleluia yeah
Yeah yeah yeah
Ogologo something wey you carry oh, yeah yeah
When I’m moving west I dey find your Taribo, yeah yeah oh
When I dey on speed I still dey jah my Kilo (kilometer oh)
If e too heavy na me go push your kilo
Hmm hmm hmm
If you see my therii
If you see my therii
My Theresa baby

[Chorus]
All power belongs to your bum bum
Bum bum, bum bum
Bum bum, bum bum
Bum bum, bum
Ofe Nsala you cook, e don done
Don done, don done
Don done, e don done
Don done, don
All power belongs to your bum bum
Bum bum, bum bum
Bum bum, bum bum
Bum bum, bum
Ofe Nsala you cook, e don done
Don done, don done
Don done
Don done
E don done
Don done
Hei therii oh
Hei therii

[Verse 2]
No come here come dey form odumodu oh
All the barnies for here, dey don soji oh
Say if the bum bum shake, the money go drop
Mel no dey do boju boju oh
Say e boku oh
Holy father dey for you oh
Oya gawu lekpa Oya gawu oh
Orobo oya gawu oh yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, ayoyoyo (Ayoyoyo)
Body be like foreign currency ehh, ayoyoyo
Ayoyoyo ayoyoyo ayoyoyo
I go shoutti your excellency oh
When that bum bum dey my front ehhh
If you see my therii
If you see my therii
My Theresa bae

[Chorus]
All power belongs to your bum bum
Bum bum, bum bum
Bum bum, bum bum
Bum bum, bum
Ofe Nsala you cook, e don done
Don done, don done, don done oh
E don done, don done, don
All power belongs to your bum bum
Bum bum, bum bum, bum bum
Bum bum, bum bum, bum
Ofe Nsala you cook, e don done
Don done, don done, don done
Don done, don done, don done
Hei therii oh
(E dey shake)
Hei therii

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment