Wande Coal – Again (remix) (ft. Wale) (Audio, Lyrics)

Date 2020-09-11

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Here is the remix to Wande Coal’s “Again” hit now featuring Wale. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by The Sharpshutaz.

Wande Coal Realms Tracklist

Wande Coal Realms Tracklist

Wande Coal’s recent body of art, REALMS is just dropping and the remix to Again which features American rapper, Wale is a major highlight on it.

The remix unlike it’s original which was co-produced by Melvitto and Screwface was produced by The Sharpshutaz.

Wande Coal – Again (remix) (ft. Wale) (prod. The Sharpshutaz)

Lyrics

Sweet like water wey dey inside coconut
Sleep after tip you gimme stamina
Wait for you so the same time we come up
Me and you at the same time

I never want to leave omo
Do dance with me omo
I pull up on your beach omo
It’s time to swim omo

[Hook]
Baby girl make you no dey lie (No lie)
Make you tell your friends say you dey feel this guy
No even waste time ( ahh)
‘Cause na me you go follow ’til the day we die
I mean why
I can’t wait make your face just smile
It’s not a lie, you set my soul on fire
So many girls have passed through (Passed through)
None of the girls fine pass you (Fine pass you)
So many things you’ve been through (Been through)

[Chorus]
This life would not be the same again
Wouldn’t be the same again
Would never be the same again
Would never be the same again oh
Never be the same again
No mind them dem dey lie to you
Dem talk say me me I too bad for you
No mind them dem dey lie to you
Dem talk say me me I no good for you

[Wale]
If and I decide if am good or nah
Or should I go and never ?
If I decide that it’s time to give it’s always
cos of pride
Baby you making look like a fool but you garrit
Squeeze out my messes and get your roots ya popping
Been optimistic but now my vision is different
I wish I could get you what ?is like you so so?
Love on your feelings
Tats on your body
Mask cos the covid cant mask this your flawless
I could tell you why
I”ll tell you why
I ‘ll tell you why am single
Am like a double ?
And I ain’t tripping if am triple

[Hook]

Baby girl make you no dey lie
Make you tell your friends say you dey feel this guy
No even waste time
‘Cause na me you go follow ’til the day we die
I mean why
I can’t wait make your face just smile
It’s not a lie, you set my soul on fire
So many girls have passed through (Passed through)
None of the girls fine pass you (Fine pass you)
So many things you’ve been through (been through)

[Chorus]
This life would not be the same again oh
Wouldn’t be the same again
Would never be the same again
Would never be the same again oh
Never be the same again

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

1 Comment

Drop A Comment