Wande Coal – Umbrella (ft. EMPIRE) (Audio, Lyrics)

Date 2022-10-28

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

EMPIRE is coming with various acts, with “Where We Come From” and off the forthcoming project is the UMBRELLA track with Wande Coal. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Wande Coal Umbrella

Wande Coal Umbrella

The impressive new song follows his previously discovered debut single titled “Pass Dem“ featuring DJ Tough.

Also in the mid-tempo love genre is the new song titled “Umbrella.” On it, Wande Coal sings confidently and reassuringly about his undying love for his lady.

Wande Coal – Umbrella (ft. EMPIRE)

18 November 2022. 1 Song, 3 minutes. ℗ 2022 EMPIRE.

Lyrics

Intro
Iskaba
Yah dun know
Sak Pase

Pre-Chorus
If you say make I stay for love o,
I go stay for love o
I go dey for you o, oo ohh
If you say make I stay for love o
I go dey for love oh
I go taya for you oh ouu ohh

Chorus
I’m in yo rain like umbrella (Umbrella)
You lock me down like Mandela (Mandela)
Girl you so sweet like vanilla (Vanilla)
Don’t want to leave you no neva (No neva)
I’m in yo rain like umbrella (Umbrella)
You lock me down like Mandela (Mandela)
Girl you so sweet like vanilla (Vanilla)
Don’t want to leave you no neva (No neva)

Verse 1
And everytime I tell you say I love you girl, you think say I lie
Girl I no fit hurt your soul
Girl I no fit let you go
And I promise to tell the world say I’ll be your guy
Girl I no fit let you go
Girl I no fit hurt my soul

Pre-Chorus
If you say make I stay for love o
I go stay for love o
I dey for you oh oo ohh
If you say make I stay for love oh
I go dey for love oh
I go taya for you oh oo ohh

Chorus
I’m in yo rain like umbrella (Umbrella)
You lock me down like Mandela (Mandela)
Girl you so sweet like vanilla (Vanilla)
Don’t want to leave you no neva (No neva)
I’m in yo rain like umbrella (Umbrella)
You lock me down like Mandela (Mandela)
Girl you so sweet like vanilla (Vanilla)
Don’t want to leave you no neva (No neva)

Bridge
Ehhh Beh beh beh
O ni ma lo le yeh yeh
My body dey ge ge
Tolulope Mi Ma sa lo
I go buy you this skirt skirt
I go buy you island leh
I go want you today ye
E no really matter ouuu

Pre-Chorus
if you say make I stay for love o,
I go stay for love o
I go dey for you oh ouu ohh
If you say make I stay for love o
I go dey for love o
I go taya for you o uhh ohh

Refrain
Umbrella (Umbrella)
Mandela (Mandela)
Vanilla (Vanilla)
No neva (No neva)
Umbrella (Umbrella)
Mandela (Mandela)
Vanilla (Vanilla)
No neva (No neva)

Outro
Ohh no no no
Ohh no no no

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment