Wizkid & DJ Tunez – Cover Me (Audio, Lyrics)

Date 2019-12-17

Category Lyrics, New Music

Listen & Download Mp3 to Cover Me off Starboy’s Soundman EP, the song features both Wizkid and DJ Tunez and it was produced by Kel P.

Wizkid & Dj Tunez Cover Me

Wizkid & Dj Tunez Cover Me

Starboy unveils a new record dubbed “Cover Me” by Wizkid and his official disc jockey, DJ Tunez with the services of number 1 afrobeat hitmaker, Kel P. This song is off Starboy’s new EP ‘SoundMan Vol. 1’, Wizzy showed he is the real sound boss and a music beast on this project.

On this track, Wizkid wants to party and drink. Then after the dance and shayo he wants a lady to come cover him even if its for a night.

Wizkid & DJ Tunez – Cover Me (prod. Kel P)

LYRICS

[Intro]
It’s Kel P vibes

[Bridge]
Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah

[Verse 1]
No forget say your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike
Say no time, Man just dey live like man just like

[Chorus]
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

[Verse 2]
You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo

[Bridge]
Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah

[Chorus]
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

*Trumpet*

Mix monster

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment