Wizkid – “Mood” (ft. Buju) [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-27

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the forthcoming deluxe version of Wizkid’s Made In Lagos album is the Buju-featured “Mood” song produced by P2J. Stream, read the lyrics and share the song.

Wizkid Mood

Wizkid Mood

Popular and internationally acclaimed Nigerian music star, Wizkid finally releases the deluxe version of his well accepted 2020 studio album tagged “Made In Lagos”.
Off the project, here is a new song titled “Mood” which features Nigerian rave of the moment, Buju.

“Mood” was produced by serial hitmaker, P2J.

Wizkid – Mood (ft. Buju) (prod. P2J)

Lyrics

I’m in the big mood
Girl I dey feel you
Something wey can cooli my body tell me will you do
I’m in the big mood
Girl I dey feel you
Something wey can cooli my body tell me will you do

Make we go dey sempe
?? call dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head
That’s why na you dey cool my stress
So girl make we go dey sempe
??Call dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head
I swear na you dey cool my stress
So girl

I’m in the big mood
Girl I dey feel you
I know say all cost  pass money but as e wan do
I’m in the big mood
Girl I dey want  you
Na only you wey fit cooli my body nobody but you
Every night I go dey rock your body o
Baby girl we go dey no solo o
Nobody fit tell me to leave my baby o
Bend every night e fit turn  to baby o
Me and you when you wake up splashing on me o
Girl lola sweat all on me o
Like the design you be dripping on me o
Maybe that why i no fit leave you yeh

 

I’m in the big mood
Girl I dey feel you
Something wey can cooli my body tell me will you do
I’m in the big mood
Girl I dey feel you
Something wey can cooli my body tell me will you do
Make we go dey sempe
?? call dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head
That’s why na you dey cool my stress
So girl make we go dey sempe
??Call dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head
I swear na you dey cool my stress
So girl

Baby baby girl you know
When the money don dey shey show say na starboy, big wiz, big daddy enter the show
We no dey mind person omo we just come here mind  our own
A gbe omo wa but a ma gbe omo lo
Omo like 20 standard o
We no dey mind person
We never kill person o
Baby girl we go dey no solo o
Nobody fit tell me to leave my baby o
Bend every night e fit turn  to baby o
Me and you when you wake up splashing on me o
Girl lola sweat all on me o
Like the design you be dripping on me o
Maybe that why i no fit leave you yeh

I’m in the big mood
Girl I dey feel you
Something wey can cooli my body tell me will you do
I’m in the big mood
Girl I dey feel you
Something wey can cooli my body tell me will you do
Make we go dey sempe
?? call dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head
That’s why na you dey cool my stress
So girl make we go dey sempe
??Call dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head
I swear na you dey cool my stress
So girl

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment