Ajebo Hustlers – In Love (ft. Fave) (Audio, Lyrics)

Date 2022-05-29

Category Lyrics, Naija Songs, New Music, VIDEOS

Nigeria’s top-ranking duo, Ajebo Hustlers return with the song, “In Love” featuring Fave. The new song produced by Semzi comes with a visualizer. Listen, stream, read the lyrics, buy, mp3 download.

Ajebo Hustlers In Love

Ajebo Hustlers In Love

Nigerian music dynamic duo, Ajebo Hustlers teams up with Nigerian vocal powerhouse, Fave to deliver a contagious ballad record.

The Semzi-produced song, “In Love” comes along with their recent song “Caress“ which marks their double release this weekend.

Similarly, the song “In Love” and “Caress” has serves as an insight into their upcoming collaborative project.

Ajebo Hustlers – In Love (ft. Fave) (prod. Semzi)

Watch Visualizer

Lyrics

Chorus
What if e be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I form dialogue
E be you
I thought I was shy but
Since I fell in love
I dey talk die now
E be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I ask my God
Hmm
How
Why
Did I wait so long

Refrain
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my bololo
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my bololo
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my

Verse
Na you be reason I dey mellow down
I left the street it’s time to settle down
I no go make you squeeze your face, I no go make you frown
Girly, really na you be the one wey go wear the crown
Whenever she need it yes I’m willing
With a tender touch and a spiritual healing
Give her booty rubbs omo that one still dey
I dey show my feelings omo no concealing
Whenever she need it yes I’m willing
With a tender touch and a spiritual healing
Give her booty rubbs omo that one still dey
I dey show my feelings omo no concealing

Chorus
What if e be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I form dialogue
E be you
I thought I was shy but
Since I fell in love
I dey talk die now
E be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I ask my God
Hmm
How
Why
Did I wait so long

Refrain
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my bololo
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my

Bridge
Kpos
You be my melody na you be my life
Without you in my memory I no fit survive
Even when your enemies dey try to connive
Against you I’ll catch a felony if love is a crime
Hard guy hard guy but see as I dey lose weight
Cause I never talk to my shimar for two days
Bad guy sharp guy see as I dey do face
Odo e be you dey make my mood change

Chorus
What if e be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I form dialogue
E be you
I thought I was shy but
Since I fell in love
I dey talk die now
E be you
Wey I fit die for
E be you
Dey make I ask my God
Hmm
How
Why
Did I wait so long

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment