Laime – Where Dem Dey (ft. Odumodublvck) (Audio, Lyrics)

Date 2023-05-05

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Laime releases the new Thrill Max-produced song, titled “Where Dem Dey,” and features Odumodublvck. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Laime – Where Dem Dey (ft. Odumodublvck) (prod. Thrill Max)

28 April 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Apex Village

Lyrics

[Refrain: LAIME]
So ask dem where dem dey?
When I dey Port Harcourt city dem dey play
We been dey hustle for the day
If we miss the road we find another way
Tell them bring the champagne
Treat a Tuesday like a fucking Friday
This one no be child’s play
When we commot everybody wan faint
I tell my men may dem lap abobi
This benylin e don dey scratch my body
They better not loose guard abobi
Before then touch me I go stab somebody
Ohhh
Dem don dey see many pressure
You no get voltage make you commot for my section
Cause the balling no get measure
I be leader I go always give them lecture

[Verse: ODUMODUBLVCK]
I tell am gimme benylin
Oboy It fell on def ears
Dem go bring expectorant
The thing dey burst head (One card)
Pop ref (Yes)
Na me swallow ten (Ehn)
E dey very accessible
Be like trade fair (Damn)
Cocaine and champagne
LAIME the glory days (Crack?)
Where were dey
When depression been
Hook us to the stem (Lord)
Chop them
I no value them (Blood)
Kylian Mbappe
Na me equalize every goal
As I waka through the city
Of Paris
Na aujodui
My maga go pay
Today today oh
Mon amie
My friend
Will you marry me? (No)
Okpo don dey holla
I no follow for their p
Way dey play
Where dem dey
Who dem be
Kalashin
I dey pam
See release
E dey quick
They no breathe
Na me been dey carry gun
Big Kala
LAIME aka na follow come

[Refrain: LAIME]
Where dem dey
So ask dem where dem dey
When I dey Port Harcourt city dem dey play
We been dey hustle for the day
If we miss the road we find another way
Tell them bring the champagne
Treat a Tuesday like a fucking Friday
This one no be child’s play
When we commot everybody wan faint
I tell them may dem lap abobi
This benylin e don dey scratch my body
They better not loose guard abobi
Before then touch me I go stab somebody
Ohhh
Dem don dey see many pressure
You no get voltage make you commot for my section
Cause the balling no get measure
I be leader I go always give them lecture

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment