Victor AD – Normal (Audio, Lyrics)

Date 2023-04-14

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Victor AD releases the new “Normal” song produced by Beat Vampire. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Victor Ad Normal

Victor Ad Normal

Nigerian singer-songwriter, Victor AD has released a new single which he titled ‘Normal’. Produced by rising beatmaker Craaaze, the song serves as Victor’s first output for the year, and a followup to his December 2022 release ‘Dangerous’.

‘Normal’ starts with a soft piano melody that gradually transitions into a catchy beat, and Victor AD’s soulful voice sings the opening lines, “omo I stand well with my ten toes, give them different vibes wey go make them come dey dance with their head o.”

Victor AD then goes on to talk about the various struggles that he faces in his daily life. He sings about the pressure to succeed, the struggle to make ends meet, and the negative energy of his enemies. He strongly supports the opinion that normal is boring, and he further portrayed himself as a person beyond normal.

The song’s lyrics are relatable and honest, and Victor AD’s emotive vocal performance adds a touch of authenticity to the track. The song’s production is also top-notch, with Craaaze’s skilful use of instruments and effects creating a powerful and immersive listening experience.

Victor AD – Normal (prod. Beat Vampire)

14 April 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 RED EYE / Azuri

Lyrics

Intro
I dey fear you
Redeye for them
Craze

Verse 1
Omo I stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh move different with my work oh
If them go left I go right for them
If them go back I go front for them
If them move side I change am for them
If them wan run I take flight for them
Oh yeah yeah yeah otilo
Them join but them no fit catch
Them wan spoil wetin god done patch

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

Verse 2
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
Oghenebiko oh

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment