Seyi Vibez – God Sent (Audio, Lyrics, Video)

Date 2021-01-21

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, Upcoming Artists

Seyi Vibez unveils “God Sent”. Watch the video, listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Zee. The video was directed by 1sniper.

Seyi Vibez God Sent

Seyi Vibez God Sent

Seyi Vibez releases the visuals to his street hit single “God Sent”. The song produced by Zee, mixed and mastered by Ajeonthemix while the visual was directed by Only 1sniper.

Seyi Vibez – God Sent (prod. Zee)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2021/01/Seyi_Vibez_-_God_Sentdmca

Watch Video

Lyrics

Oh Lord
Oluwa loseyi, oh oh
Vibez
Zee on the beatin’
Ooh-yayy, yayy-yayy
Pikin wey no get helper suppose to get sense oh
T’oba te’e mole, tun so fun won pe “brother, no vex oh”
‘Cause some people dey, dem be enemies of progress oh
Mama call me yesterday ‘ku ojo meta she say “hello”
But as young as I am, I get guys wey dey blao
Show me your friend, I’ll tell you who you are
If you give them the chance, dem go do you anyhow
Mare padi e je, sh’omo pe koda o
But as I be street boy, e no mean say mio ni’wa rara
Sheb’owo toh shey kishi sha, lomo’pe nwa, ah-ayy
Uh-ayy, yeah-yeah
Eyin toh laye, e duro timi
K’ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K’ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
Oju lomo n toh yo’nu
Talika mo oun toh ba tan
Olowo mo’ye iwon toh won
K’Olorun maba ire ayo mi je
No rich papa and no rich mama
Sometimes I wonder why I come this life
May be na me God send to make things right
For my family with my melody
I can hear them screamin’ my name
Oluwaloseyi, dem ah feelin’ the wave
I can picture the face
Dem draggin’ my cloth and dem sayin’ “ooh-yeah”
I no wan sing in vain
Make bad belle no go ask say “wetin I gain?”
Baba gbemi lowo soke
Yeah, ooh-yeah
Eyin toh laye, e duro timi
K’ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K’ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
Eyin toh laye, e duro timi
K’ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K’ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade (de, de)
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah (moti de oh)
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
‘T plenty
Aide, ayy-ayy-ayy
Motide
Zee on the Mix
Bad boy

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment