Ajebo Hustlers, off Kpos Lifestyle, Vol. 1 unveil “Zamo” [+Lyrics]

Date 2021-07-29

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Ajebo Hustlers unveil Orlandoh-produced “Zamo” track off the project, Kpos Lifestyle, Vol. 1. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Ajebo Hustlers Zamo

Ajebo Hustlers Zamo

Ajebo Hustlers – Zamo (prod. Orlandoh)

Lyrics

[Verse 1]
Sometimes I’m a sinner man
Somebody provoke me so I slap the man
I tell am make him sit down make him go for
Ground
I make am make him cry make him start to
Frown
But I prayed you forgive me
Anything I ask you dey give e me
When I sick you been heal me
And the air that I breathe everything na free
If I ever go astray eh
Help me find back my way eh
Oh Jah Jah I pray ehh
Open up my way eh

[Chorus]
Zamo zamo
Zamo zamo zamo zamo
Zamo zamo zamo
Anumekpepere zamo
Zamo zamo
Zamo zamo zamo zamo
Zamo zamo zamo
Anumekpepere zamo

[Post-Chorus]
I know I’m not deserving of your love
I know I don’t deserve you at all at all
I know I’m not deserving of your grace
I know I don’t deserve it at all at all

[Verse 2]
Kpos
No be me holy pass
Everybody know na me wey catch cori pass
Smoke kpoli pass them know my tori pass
In disrespecting me i mean they feel so
Relaxed
Oluwa most times it feels like I’m suffering
I know say i no dey often pay my tight and
Offering
And when it comes to my matter
Them go dey laugh as a musician has he
Gone to Alaba

[Chorus]
Zamo zamo
Zamo zamo zamo zamo
Zamo zamo zamo
Anumekpepere zamo
Zamo zamo
Zamo zamo zamo zamo
Zamo zamo zamo
Anumekpepere zamo

[Post-Chorus]
I know I’m not deserving of your love
I know I don’t deserve you at all at all
I know I’m not deserving of your grace
I know I don’t deserve it at all at all

[Outro]
Avante
Zamo
Bless the works of my hand o
Them dey drag me like small gen but i be
Mikano
I know without wearing a camo
No weapon formed against me shall prosper
They will not like kano

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment