Aramide collaborates with Peruzzi on “Iyawo Wa” [+Lyrics]

Date 2021-07-21

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Aramide releases SizzlePro-produced “Iyawo Wa” single featuring DMW’s Peruzzi. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Aramide Iyawo Wa

Aramide Iyawo Wa

Off Aramide’s Just released EP comes this single “Iyawo Wa”.

The SizzlePro-produced song features DMW singer Peruzzi

Aramide – Iyawo Wa (ft. Peruzzi) (prod. SizzlePro)

Lyrics

Intro
Hmmmmmmmmmmm (okay na)
Hmmm (okay na) hmm (okay na)

Kpekem, kpekem
Kpekem kpekem kpekem
Kpekem kpekem

Aramide’s Verse
Nkechi jollof
Olowo sibi
Molebi iya Basira ah ah ah ah ah ah ah
E dey use your love
E chop am finish
Oti so e di maga ah ah ah ah ah ah ah ah
Him mama like you (ahan)
Him papa like you (ahan han)
But ko gbe su wale ooooo
Awon ore eh mo pe olaya ni yanki
But when dem see you dem go say eeee

Chorus
Iyawo wa kabo
(Iyawo wa kabo)
Iyawo wa kuse
(Iyawo wa kuse)
Iyawo wa kabo oooo
(Iyawo wa kabo)
Iyawo wa kuse
(Iyawo wa kuse)
Kuse ooo kuse

Peruzzi’s Verse
(Wa wa wa)
Nkechi bone enemy
Get away from away from bad energy
They say I pkakurupa of pakiriji
Normal level girls e throw for 30BG
But na you dey give me harmony
I’m short na for you I Dey find money
Ibili Ibile kam bili
Make we gum body
Start a family
I only get one thing to say
I won’t give too much info away
Be say na where you dey me I go dey
I no go say I no do again
I only get one thing to say
I won’t give too much info away
Be say na where you dey me I go dey

Chorus
Iyawo wa kabo
(Iyawo wa kabo)
Iyawo wa kuse
(Iyawo wa kuse)
Iyawo wa kabo oooo
(Iyawo wa kabo)
Iyawo wa kuse
(Iyawo wa kuse)
Kuse ooo
ooooooo
Iyawo wa kabo
(Iyawo wa kabo)
Iyawo wa kuse
(Iyawo wa kuse)
Iyawo wa kabo
(Iyawo wa kabo)
Iyawo wa kuse
(Iyawo wa kuse)

Outro
Kuse ooo
Kuse
As you see see so
She don ready
Nkechi don ready
But are you ready
Better be ready
Ooooohhhh ooooohhhh ready
Ohhhh ready hmm

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment