Banky W – “Final Say”

Date 2021-02-26

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Banky W returns with Adesua on “Final Say” produced by Cobhams Asuquo. Watch the ‘theOladayo’-directed video, listen, read the lyrics, buy, mp3 download the song.

Banky W Final Say

Banky W Final Say

Banky W has dropped the official video for his latest track “Final Say“, produced by Cobhams Asoquo.

Banky says,

Our hearts are full. Our joy knows no bounds. And I pray that in these incredibly tough, dark and challenging times, our story, this song and video will put a smile on your face, a pep in your step and a glimmer of hope in your heart.

The video was directed by the Oladayo and stars Banky W’s sunshine Adesua Etomi-Wellington, who is “looking FIIIINE AS WINE while 6 months pregnant with Zaiah.”

Banky W – Final Say (prod. Cobhams Asuquo)

Lyrics

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
‘Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

‘Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
‘Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
‘Cause baba god no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

‘Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
‘Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say

‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Watch Video

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment