Basketmouth – Money (ft. Oxlade & Efya) (Audio, Lyrics)

Date 2022-02-18

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian entertainer, Basketmouth unveils the Duktor Sett-produced “Money” track alongside Oxlade & Efya. Listen, stream, read the lyrics, buy, mp3 download.

Basketmouth Money

Basketmouth Money

Nigerian entertainer, Basketmouth is out with another Single once again and its dubbed “Money”.

The single features Nigerian singer Oxlade and Ghanaian song bird Efya

Basketmouth – Money (ft. Oxlade & Efya) (prod. Duktor Sett)

Lyrics

[Intro]
Basket
If I, If I do, If I, If I do, If I, If I do, If I

[Chorus: Oxlade]
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
For this on God

[Verse 1: Oxlade]
Na money be the root of all evil
But na still money dey send person go school
Money be the root of all badness
But na still money wey turn OBO to baddest
Na money dey commot person for single
And when I get money I go fit drop my single
Hmmm wele wele It’s very simple
So when I get the money all of them go fit to mingle
Kirakita no dey get the power
Na calamity dey make person dey sour
I no say me I no get the power
But when I get the rabba I go get all of the power

[Chorus: Oxlade]
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
For this on God

[Verse 2: Efya]
Hmmm
?

[Chorus: Efya, Oxlade]
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
For this on God
(Duktor)
If I do mistake get money
People go sabi -who I be

[Outro: Oxlade]
I go dey spend, I go dey gazza oh
I go dey spend everyday, I go dey gallo oh
I go dey spend, I go dey tan na oh
Come to the money, Come to the money

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment