Basketmouth – Pepper Soup (ft. Duncan Mighty & Ice Prince) (Audio, Lyrics)

Date 2020-11-30

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Basketmouth’s Yabasi album is “Pepper Soup” featuring Duncan Mighty & Ice Prince. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Duktor Sett.

Basketmouth Pepper Soup

Basketmouth Pepper Soup

Basketmouth – Pepper Soup (ft. Duncan Mighty & Ice Prince) (prod. Duktor Sett)

Lyrics

Faaji Dog we still dey chop shit
But na Goat teeth come con dey run thing
Select the rice we commot am from your beans
Because Rice and Beans no be pepper soup
Select the rice out from your beans
Select or rather lose your, moferi

Dem no dey stand dey give woman belle Oh
Unless you want her make she born Oh
But if you don’t understand wetin I talk Oh Oh
Biko eh onwu nna na ba guy you come you go learn

When NEPA cut biggie man light, him go call on
Fashola! Fashola!
When NEPA cut that him get a boo like for night,
him go fish am back! fix am back!
If you see fowl wey dey bubble for night
Oh that him fowl he don gbe in deuce

When the right food come you show me pepper brother
I carry the pepper do pepper soup
Life show me shaga, show me shaga, do me something
I carry the pepper do pepper soup
See Goat no dey chop Dog food
Dog like to dey chop Goat
Anytime wey you come dey come through
Dey go begin to dey talk joke
Your matter dey for everybody mouth my brother tell me what’s up tho
You go dey waka dey carry shoulder shebi abinibi
John Snow

Nobody holy pass, if your neighbour dey cut him
grass, Omo in me say na the time for you to go
carry your own cutlass.
Atleast no dey carry last, life no be waka pass
My brother some snakes are greener than Guava
juice wey dey for glass
Open your eye
Open your eye

When the right food come you show me pepper brother
I carry the pepper do pepper soup
Life show me shaga, show me shaga, do me something
I carry the pepper do pepper soup
As you bite me for head you no mind my hair
Na so I go bite you for yansh I no go mind your hit
Person wey dey shit no dey smile Oh

O nweronye na yo sinachi Oje Oje Oja
I don go school come out no money
I follow akaraka of a high degree
Faculty of Eri and BB
I no do assignment but practical na HIT!

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

1 Comment

Drop A Comment