Bella Shmurda – Lagos City (Audio, Lyrics)

Date 2022-10-29

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Bella Shmurda, off His new Hypertension album is the Jimohsoundz-produced “Lagos City” piece of music. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Bella Shmurda Hypertension

Bella Shmurda Hypertension

Bella Shmurda – Lagos City (prod. Jimohsoundz)

26 October 2022. 1 Song, 3 minutes. ℗ 2022 Dangbana Republik, with exclusive license to ONErpm.

Lyrics

[Verse 1]
As you see me so, I don dey craze
Gbana for my head, no tell me say hustle no go pay
Money no go dey, I fit to mara if raba no dey
As you see me so, no go use me play
Ororo dey my head anytime any day
Where the dollar dey? na there I dey
I no do gra gra for mummy sake

[Chorus]
Ahn, ahn, ahn, ahn, ahn, ahn
Many people dey for Lagos
Many car wey no be Lexus
Many fish wey no be Titus
Ahn, ahn, ahn, ahn, ahn, ahn
Plenty craze man for Lagos
Plenty people wey no like us
I no fit to die, I no be Jesus

[Verse 2]
Ahn-ahn
I be the light like faraday
I be dey save for the rainy days
I be dey pray for the better days
My matter no be court case

[Instrumental break]

Lagos city, Ilu ogbon
Lagos city, eko ile
Lagos city, aromisa
Lagos city, konibaje
Lagos city, Ilu ogbon (Ilu ogbon)
Lagos city, eko Ile (Lagos city, eko Ile)
Lagos city, aromisa (Lagos city, aromisa)
Lagos city, konibaje (Lagos city, konibaje)
Lagos city, Ilu ogbon (Lagos city, Ilu ogbon)
Lagos city, eko Ile (Lagos city, eko Ile)
Lagos city, aromisa (Lagos city, aromisa)
Lagos city, konibaje (Lagos city, konibaje)

[Chorus]
Ahn, ahn, ahn, ahn, ahn, ahn
Many people dey for Lagos
Many car wey no be Lexus
Many fish wey No be Titus
Ahn, ahn, ahn, ahn, ahn, ahn
Plenty craze man for Lagos
Plenty people wey no like us
I no fit to die I no be Jesus

[Outro]
As you see me so, I don dey craze
Gbana for my head, no tell me say hustle no go pay
Money no go dey, I fit mara if raba no dey
As you see me so, no go use me play
Ororo dey my head anytime any day
Where the dollar dey? na there I dey
I no do gra pra for mummy sake

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment