Burna Boy – Whiskey (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-12-09

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Burna Boy releases an Asurf Oluseyi-directed video for Whiskey,” documenting the Niger Delta over a P2J-produced beat. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Burna Boy Whiskey

Burna Boy Whiskey

Burna Boy has released the official video for the informative piece ‘Whiskey’. It is a documentary that divulges the plight of the residents of his hometown, Port-Harcourt, and the Niger Delta at large.

Whiskey is produced by renowned beatmaker, P2J. It is the sixth track housed under Burna’s Grammy-nominated sixth studio album, Love, Damini.

The video was directed by Asurf Oluseyi.

Burna Boy – Whiskey (prod. P2J)

8 July 2022
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Spaceship Entertainment Ltd.

Watch Video

Lyrics

[Intro]
Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air
My people make una dey see am
Say, “Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air”
So when you wake in the morning, you go cough
You go cough black soothe
The cars, if you see the way the cars
Them go dey black everywhere
Curtain everywhere, na so everyday na him
We dey mop glass, every day

[Chorus]
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh

[Verse 1]
Some people bind and cast
Some of them pray and fast
See pastor don dey fat
Shey na the thing wey God command
Because of oil and gas, my city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard

[Chorus]
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh

[Verse 2]
People dey sleep for their house dey get no work
Some they walk on the other side of town, dey dem for hold up
Some they pray for the traffic, make dey hail you make you show love
When e reach when to go back home you go-go club
I no say e no easy, my brother
Cuz you dey take am easy, my brother
As long as you are breathing, my brother
As long as you no sink inside water

[Chorus]
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh

[Verse 3]
People dey wey dey pray for the rain, but e no fall
Rain dey fall for another man place and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for his house many don lost

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment