Carter Efe – Oluchi (ft. Berri Tiga & Skiibii (Audio, Lyrics)

Date 2023-03-19

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Carter Efe unveils the new Signal-produced track, “Oluchi” with Berri Tiga & Skiibii. Listen, stream, read the lyrics, buy the song, mp3 download.

Carter Efe Oluchi

Carter Efe Oluchi

Carter Efe – Oluchi (ft. Berri Tiga & Skiibii) (prod. Signal)

10 March 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Carterefe / Explo Music

Lyrics

Sig
Eeeh God
Signal (I don come with another one )
Oluchi your loving don Dey burst my dada oooh
Oluchi me nor fit leave you follow another oooh
Oluchi this loving gal e Dey my mental
Since the time they cut my placenta oooh
Eeeh GOD
Come closer make we talk !!!
Make me wan Dey loose control !!!
Baby nor go killi me oooh
Come closer make we talk
Make me wan Dey loose control
Baby you nor go killi me oh oh oh ooh
Baby you nor go killi me oh oh oh ooh
(I want to meet your mother )
Oluchi
Oluchi mi kan lo ma gbe mi de be
Oluchi

O tan ju mi dada bi Omo de su (so I’m Gucci)
Ololufe Jo wo my love
I go buy you diamonds wey go turnor turnor
Properties for color color
Free ur ex omo Ko ni okpolor
Because why he go leave a gal like youuuu
Oluchi your loving don Dey burst my dada oooh
Oluchi me nor fit leave you follow another oooh
Oluchi this loving gal e Dey my mental
Since the time they cut my placenta oooh
Eeeh GOD
Come closer make we talk !!!
Make me wan Dey loose control !!!
Baby nor go killi me oooh
Come closer make we talk
Make me wan Dey loose control
Baby you nor go killi me oh oh oh ooh
Baby you nor go killi me oh oh oh ooh
(I want to meet your mother )
Oluchi

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment