Chop Life Crew – African Time (ft. MOJO AF, BIGBADCUBIX, Tim Lyre) (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-15

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Chop Life Crew unveils the new “African Time” song which features MOJO AF, BIGBADCUBIX, Tim Lyre. The track was produced by BIGBADCUBIX.

Chop Life Crew African Time

Chop Life Crew African Time

African Time is a single produced by BIGBADCUBIX, and features Chop Life Crew members MOJO and Tim Lyre. The track is meant to underscore the group’s spot in the new wave of hip hop.

Chop Life Crew – African Time (ft. MOJO AF, BIGBADCUBIX, Tim Lyre) (prod. BIGBADCUBIX)

Lyrics

Shawarma
My two eyes don kagawa
This yan should fit make me do like agahowa when he score goal
I fit backflip I fit craze I fit off clothe
No ti compose one time as e come close
We fit combine strong wine ati strong smoke
You fit come mine come rain come shine
You go come tire still Dey go come when you come go

Sensimilla
O gboko ologo to loko ko fe fisile
File na person mile
She Dey age like wine
E Dey my mind
mo fe fisibe
It hit me like punchline
When you dey back up e do me like long line
How you go get this kind body on top you come fine
Something wey you no get that something I could not find

Yeah
Na silicone
Abi shey na follow come
Don’t really matter
Make I dey follow you run
Dey for your back
Be like fire wey dey burn
Dey find maga
No be Kelly Handsome
My n**** tell me say na turn by turn
(She no dey tire to dey bust my gun)
Untop the gram na she dey tension them
(African time after she come I come)

Getting money something burning in the early money
With your plenty body your punani got be getting bodied
No be everybody Lo n gboko and no be anybody
Very dirty broads we no Dey wash unless na dirty money
Everywhere burst when you burst wine
O boy you better face front no be your concern
O Le gbogbo oniranu danu one time

Make who go chop work come dey chop whine
Small time we dey sweat
Sports mode one time we dey jet
Online when I slide in them dey wet
Offline if they find me them they get
Them they call when I let they collect
Proper na pa tripple x
Sofa all over with the sex
Bulldozer it’s all over to the next

Yeah
Na silicon
Abi shey na follow come
Don’t really matter
Make I dey follow you run
Dey for your back
Be like fire wey dey burn
Dey find maga
No be Kelly Handsome
My n**** tell me say na turn by turn
(She no dey tire to dey bust my gun)
Untop the gram na she dey tension them
(African time after she come I come )

More fire like a rari
Catch me with the gyal with the benz punani
Sensimila all around me yardie
Magic stick and it sweet like candy

turn by turn
She no dey tire to dey bus my gun
Pon the corner when she tension them
African time na when she come I come
Late comer

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment