Jaywon – City Love (ft. Timaya) (Audio, Lyrics)

Date 2022-05-10

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singers, Jaywon and Timaya collaborate on a piece of new music, titled “City Love”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Jaywon City Love

Jaywon City Love

Jaywon – City Love (ft. Timaya)

Lyrics

Hey baby baby baby, forever you got me baby
City love, c city love
Kree dem dem dem dem… Leggo

City love my city love oh
iwo ni mofe ba mofe ba lo
My city love my city love oh
iwo ni mofe ba mofe ba lo
(You ma one and only yea
Make a ghetto boy turn a king oh yea)

You feel cold, you can take my duve
When I no get money, I go take a lone
Please walk with me don\’t lemme walk alone
You get any problem make you call me phone

City love my city love oh
iwo ni mofe ba mofe ba lo
My city love my city love oh
iwo ni mofe ba mofe ba lo

iwo ni kan ni oo, baby iwo ni kan ni o
She no do cunny o,
my baby no dey do me cunning o
Where my guy work with me Oh my God
Girlee killing me haaa hey
Everyday in my life,
I dey thank God say you come my way

My baby no dey gimme chance
When I dey with you the girls dem gimme chance yea
Only one dance you burst up my head
And until then I love your stylee

Girl dem no dey gimme chance o
See my baby no dey hold me down o
She let me fly like a labalaba
I dey feel everyday like ajebutter oh oh hey

City love my city love oh
Iwoni mofe ba mofe ba lo
My city love my city love oh
Iwo ni mofe ba mofe ba lo

You’re my one and only yea
Make a ghetto boy turn a king oh yea
You’re my one and only yea
make a ghetto boy turn a king oh yea

(I’m crying river for your love
You never go cry anyway)

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment