Masterkraft – Hosanna (ft. Chike) (Audio, Lyrics)

Date 2022-04-15

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Record producer, Masterkraft turns up this Good Friday with a self-produced tune, “Hosanna” which features singer, Chike. Listen, read the lyrics, stream, buy, mp3 download.

Masterkraft Hosanna

Masterkraft Hosanna

Masterkraft teams up with Nigerian sensational singer, Chike on the infectious record “Hosanna” that sounds so melodious.

On the new single, they are both thankful to God for their lives

The song “Hosanna” has a fusion of Amapiano and Afrobeat harmonized to give you a wonderful listening experience.

Masterkraft – Hosanna (ft. Chike) (prod. Masterkraft)

Lyrics

This kind love oh, I never see
Wetin I go fit give you, e no reach
Them do try me many times, them no fit
You dey my side, you no leave me eeeh eeeh, ewooo
Right now body dey move me
And na you be the reason I cannot deny the feeling
E get as the thing dey do me
Na you give me the beauty
And I no fit believe oh
I cannot deny the feeling
You make me say

Hallelu, Hosanna
Hallelu, Hosanna
Just want to say thank you
Just want to say thank you
Just want to say thank you
Just want to say thank you
Hallelu, Hosanna
Hallelu, Hosanna
Just want to say thank you
Just want to say thank you
Just want to say thank you
Just want to say thank you

I sing I sing I sing yeah
You give me plenty reason yeah
In a jungle, you no let me fumble
Protection double, double, double
Till now ewooo
Right now body dey move me
And na you be the reason I cannot deny the feeling
E get as the thing dey do me
Na you give me the beauty
And I no fit believe oh
I cannot deny the feeling
You make me say

 

Hallelu, Hosanna
Hallelu, Hosanna
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
Hallelu, Hosanna
Hallelu, Hosanna
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
Hallelu, Hosanna
Hallelu, Hosanna
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you

Hallelu, Hosanna
Hallelu, Hosanna
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you
I Just want to say thank you

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment