Mr Eazi – “Ògógóro No Sweet Pass Pami”

Date 2021-03-03

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Fast flash to Mr Eazi’s “Ògógóro No Sweet Pass Pami” song produced by Nonso Amadi. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the track.

Mr Eazi Ògógóro No Sweet Pass Pami

Mr Eazi Ògógóro No Sweet Pass Pami

Mr Eazi – Ògógóro No Sweet Pass Pami (prod. Nonso Amadi)

Lyrics

Ògógóro
Ògógóro no sweet pass pami o
And your body sweet pass water
And water no getty enemy

Your body sweet pass Ògógóro
Ògógóro no sweet pass pami o
Girl your body sweet pass water (Water)
And water no getty enemy

Zagadat

Girl you know say
When you touch me
I dey feel (I dey feel)
I dey feel the anointing

Oya tell me if you go catch me
Cause I dey fall with no parachute
Falling for you
And if you leave me
I go craze o

Cause I’m addi (I’m addi)
I’m addicted to you
Cause your body is a madness
And me I don dey catch craze
Be like say you do me juju

Oya gba gidi (Gba gidi gbo )
Girl I love it when we (Gba gidi gbo )
Girl I got a secret
Wey only you know
And that is why
I am never ever letting you go (Ye)

Oya gba gidi (Gba gidi gbo )
Girl I love it when we (Gba gidi gbo )
Girl I got a secret
Wey only you know
And that is why
I am never ever letting you go (Ye)

Ògógóro
Ògógóro no sweet pass pami o
And your body sweet pass water
And water no getty enemy

Your body sweet pass Ògógóro
Ògógóro no sweet pass pami o
Girl your body sweet pass water (Water)
And water no getty enemy

Zagadat

Oya gba gidi gba gidi gbo
Girl I love it when we gba gidi gba gidi gbo
Girl I got a secret
Wey only you know
And that is why
I am never ever letting you go (Ye)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment