Olakira – “Gotchu” [Audio, Lyrics]

Date 2021-05-27

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Off the 4Play extended play by Olakira is Drumatik-produced “Gotchu” track. Watch the lyric video, listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Olakira Gotchu

Olakira Gotchu

Olakira – Gotchu (prod. Drumatik)

Lyrics

Yeah
Afurungi naya
Your love
Dey make me
Dey manya
Oh na naaa

Baby girl I gotchu
Gotchu yeah
This our love no be taboo
Taboo yeah
Baby girl I Gotchu
Gotchu yeah
And I go stick to you like glue
Like glue yeah yeah
I know that fool been breaking your heart
Yeah baby o
But the love wey I get for you
Na sure thing o

Odoyewu see ewu
No leave me for Chinedu
Odoyewu see ewu
No leave me for this Mumu

We can go slow on your tempo
Let me be your cover
And I go show you off
My Love…yeah yeah yeah
Baby je ka malo ile mi
This one no be hide and seek
Baby girl you’re my heart and beat
Anything na to point I kill
You and I Netflix and chill

This one no be hide and seek
Baby girl you’re my heart and beat
Anything na to point I kill
You and I Netflix and chill

Baby girl I gotchu
Gotchu yeah
This our love no be taboo
Taboo yeah
Baby girl I Gotchu
Gotchu yeah
And I go stick to you like glue
Like glue yeah yeah
I know that fool been breaking your heart
Yeah baby o
But the love wey I get for you
Na sure thing o

Odoyewu see ewu
No leave me for Chinedu
Odoyewu see ewu
No leave me for this Mumu

Odoyewu see ewu
No leave me for Chinedu
Odoyewu see ewu
No leave me for this Mumu

Girl e be you you that I am wanting
And it’s amour mu mu mu
Wey Dey drum in my heart o
So I go carry my babe
We go travel for summer
Nigeria to Paris
We go party around the world o

Ije love o
Ije love
I see joy in your eyes
All is blessing in disguise o

Odoyewu see ewu
No leave me for Chinedu
Odoyewu see ewu
No leave me for this Mumu

Odoyewu see ewu
No leave me for Chinedu
Odoyewu see ewu
No leave me for this Mumu

Lyric Video

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment