Omawumi – “Mr Whiny” [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-25

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the ‘Love Deep High Life’ album by Omawumi is the “Mr Whiny” track, produced by Telz. Get the song and read the lyrics.

Omawumi Mr Whiny

Omawumi Mr Whiny

Omawumi – Mr Whiny (prod. Telz)

Lyrics

Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
Make you talk am, talk am, talk am straight

Mister winey winey
You just dey for that side you just dey wind me
Wetin you go gain with all this your lying
Mister winey winey
You wan wind me like clock

If you want to knack o, why you no talk say you wan knack o
(talk am straight)
If you no wan marry, why you go talk say you wan marry
(talk am straight)
why you dey do mke corner corner
dey play like you are maradona
dey wash me like I be detergent
abi you dey ment?

Mister winey winey
You just dey for that side you just dey wind me
Wetin you go gain with all this your lying
Mister winey winey

Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
Make you talk am, talk am, talk am straight

Mister winey winey
You just dey for one side you just dey try me
Abi them no tell you say I dey crase ni oo
Mister winey winey
You wan wind me like clock

See this relationship, I no go ever let you go
I go rededicate my life to frustrate you die o
You don buy market o
You think say you get sense o
You think you are broad layi
Na me dey loosegarded eh

Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
Make you talk am, talk am, talk am straight

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment